Sability

Sability

Ayra Starr

Альбом: Sability
Длительность: 2:47
Год: 2023
Скачать MP3

Текст песни

London (London)

En le oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey, pelé oh
Mo ti so fun won tele oh (ah)
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power?
Sweety pass amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oh, yeah)
Sabi oh (come on, come on), oh-oh (again)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oya na)

Oni reason
Oni reason, why dem dey call me oloyin
While you beefing, I'm still lеading
Kill anything, I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choos
Wanna sip somе gin and juice
Tomorrow we'll be okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power?
Sweety pass amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do (ayy)

Sabi oh, oh-oh (come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oh, yeah)
Sabi oh (come on, come on), oh-oh (again)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh

Yeah, yeah, yeah, yeah
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power?
Sweety pass amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do