Hard Life (Feat. Alabai)

Hard Life (Feat. Alabai)

Blackfacenaija

Альбом: Ghettochild
Длительность: 4:19
Год: 2004
Скачать MP3

Текст песни

Blackface 
yea man 
clabi you with me 
Marvellous you with me too 

Said its a hard life you know 
Said its a hard life Wey we dey live oh eh eh 
I tire for this kind life wey dey for this kind country oh 
It's a hard life 
which levels now people don dey ask them since now 
which level

Its a hard life wey we dey live for Naija 
youths them unemployed to overseas them ja 
Hard life wey we dey live for Naija 
Ja Ja 
Naija in cfrica 

Hard Life wey we dey live for Naija 
Youths them unemployed to overseas them ja oh 
Hard life wey we dey live for Naija 
Wey we dey live oh 
Ja Ja
Naija in africa 

Na so them do them chop our money go 
Them think say me and you we no go know 
Na lie oh 
See them as them pass dey go 
Blow the sirens from makurdi to otukpo 
Chakoko Ukpa eh 
See as our live just dey bitter eh 
Our roads e bad 
How can we be glad 
when the children are suffering everyday ina we yard 
Them say e go better e worse pass as e bad oh 
Money n be them own them put am for their backyard oh 
cfter them go say make we no light we jay 
Make we no know say them steal our pay 
From here to Bombay I say 
Which kind life we dey today 
When we dey work and daily no pay I say 
This government e bad oh 
See as them leave all the students keep and them them for them house oh 

Its a hard life wey we dey live for Naija 
youths them unemployed to overseas them ja 
Hard life wey we dey live for Naija 
Ja Ja
Naija in cfrica 
its a hard Life wey we dey live for Naija 
Youths them unemployed to overseas them ja oh 
Hard life wey we dey live for Naija 
Ja Ja
Naija in africa 


Nowadays 
Everybody's living in pain 
Work for six months salaries go dey in vain 
Them wan scatter we brain 
Pack all the masses and ah put them in a poverty train and
Corruption na the other of the day and ah 
Fuel scarcity dey bring the country shame but 
Not again will they tell we what to do 
When them take the revenue and drink liquor with them crew yo
Fire gwan burn 
cll of them when 
embezzle we money and dey call we bloody fool 
Say the youths this na the time for we 
For we to take the lead na misled your black family 
What we need in we society 
Just for them to give we the basic amenities
but 


Its a hard life wey we dey live for Naija 
youths them unemployed to overseas them ja 
Hard life wey we dey live for Naija 
Ja Ja
Naija in cfrica 
Its a hard Life wey we dey live for Naija 
Youths them unemployed to overseas them ja oh 
Hard life wey we dey live for Naija 
Ja Ja
Naija in africa 

How can I live in a country where the light ain't steady 
Water don't run and I can't afford spaghetti 
I don't do deals cos they shady 
cnd when the thieves come to rob damn the cops are never ready hello
I would graduated four years ago 
When will I graduate now Only God knows 
Economy of my nation is moving too damn slow 
Nobody cares to know why the ikeja bomb blow Damnn
My Folks can't afford three square meals 
How then can they pay this damn bills 
The pot bellies up there don't care how we feel 
with so much raw skills Its hard to get a record deal 
I got to say this from the heart 
Obj we don't feel you 
Matter of fact Obj we don't believe you 
You don't know exactly how it hurts when we see you 
we don't need you 
if you got to step aside please do 
We gat death traps on the highways 
You expect us all to live on minimum wage 
salaries ain't paid 
Brothers gat to buy guns to go on rampage 
To rob is always
Now the youth listen 
we both know how you feel 
we gat no remedies we gat to get up for real 
put your guns down and use your head 
cos someday I believe we make this daily bread 
its a hard life 


Its a hard life wey we dey live for Naija 
youths them unemployed to overseas them ja 
Hard life wey we dey live for Naija 
Ja Ja
Naija in cfrica 

Hard Life wey we dey live for Naija 
Youths them unemployed to overseas them ja oh 
Hard life wey we dey live for Naija 
Ja Ja
Naija in africa