I Alone
Bnxn
3:28How many man wey go follow my body to go Huh, casket o How many man, wetin you go talk before you go full the Huh, basket o How many stamps you go knack before you go full Your passport o And if it no pass ten, make you stop to dey follow me talk Before Yori-Yori leave Bracket mouth I dey write my songs on a low-key Abi, se you think say I be novice I dey write my songs on a low-key Before Don J put the Mo' in the Mohits Before Rick Ross put the May' in the Maybach Before them Peter and Paul separate 'Fore king Jah told me start to the paper Even before King Jada correct her body Issa must, I go hustle from the sun-up until sundown In the blood of Jesus, I go dissolve all my brothers E go first buy cough syrup before you talk for my matter 'Cause you go fit joke ah, and e go fit joko oh You know times dem go choke if they roll my Igbo? Countless, oh And then the flow's coming cold like an Eskimo Perfect, oh The thing is talking online, man I really don't no Pointless, oh You should see them go gather round to dey discourse 'Bout the big boss, you know I'm the subject, oh 'Cause I dey write my songs on a daily You no fit talk say dem no pay me well o 'Cause me I fit savage like na me sing Girlie o Call me Bujuranking, it's way beyond their understanding I been stone cold, you no know? How you go jonz me wey sabi road? Me wey I no dey do gbogbo ti gbo Straight to the point and they can't touch my flows Swear them boys testing me, really envy me There's no ability, to put their melodies together Enemy, they really watching me They really hoping that, whenever I get my shit together Swear them boys testing me, really envy me There's no ability, to put their melodies together Enemy, they really watching me They really hoping that, whenever I get my shit together Issa must, I go hustle from the sun-up until sundown In the blood of Jesus, I go dissolve all my brothers E go first buy cough syrup before you talk for my matter 'Cause you go fit joke ah, and e go fit joko oh