Ogechukwu (Feat. The Cavemen.)

Ogechukwu (Feat. The Cavemen.)

Bnxn

Альбом: Sorry I'M Late
Длительность: 2:44
Год: 2021
Скачать MP3

Текст песни

Vibes dey body e no dey finish
Vibes dey body e no dey finish
Hmm mm hmm
Ohh ahh

Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish
And if dem check my wallet see say money finish
You know say dem go gather round to laugh me pieces yeah yeah yeah
Ask me ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish ayy ayy ayy
As I dey sing this my music
See all my people gather round dey come dey feel it yеah ayy ayy

Settle down settlе down
Settle down settle down
Make I tell you story inside this my music yeah ayy ayy
Settle down settle down
Settle down settle down
Make I tell you story inside this my music yeah ayy ayy

Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish yeah ayy ayy
As I dey sing this my music
You know the vibes dey body e no dey finish yeah hh
Vibes dey body e no dey finish (Le le le le le le lo)
Vibes dey body e no dey finish (Le le le le hmm)

Ayi ge nye gi nwuri
Egwu wa bu egwu dinma
Ka in nye gi awuri oh wo wo
Egwu wa bu egwu dinma
Gbarume egwu ihunaya wu oh (Ahn ahn)
Egwu ihunaya wu oh (Ayy ayy)
Buju nwa baby ayy (Ahn ahn)
Vibes dey body e no dey finish

Settle down settle down
Settle down settle down
Make I tell you story inside this my music yeah ayy ayy
Settle down settle down
Settle down settle down
Make I tell you story inside this my music yeah ayy ayy

Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish yeah ayy ayy
As I dey sing this my music
You know the vibes dey body e no dey finish yeah ayy ayy
Le le le le
Le le le