In Jesus Name
Bnxn & Soweto Gospel Choir
4:03Something sweet Something sweet for my system You know me I go give dem shade You no know me since back then You can ask your friends Cause If e sweet Nah good vibes I go give them You know they cannot pretend shade When it hits you feel no pain You can ask your friends Something sweet Something sweet for my system You know me I go give dem shade You no know me since back then You can ask your friends Cause If e sweet Nah good vibes I go give them You know they cannot pretend Shade When it hits you feel no pain You can ask your friеnds O baby shey you cover me Na bеfore money go dey shower me Me I no fit treat you like my property Put a claim on me When I fit to know that I got somebody Shey you cover me Na before money go dey shower me Me I no fit treat you like my property Put a claim on me When I fit to know that I got somebody Emi okurin meta Sho ma komije like say me I be suya Would you tell me things wey go sweet me like sugar Make I do you nice and you go do me properly Emi okurin meta Sho ma komije like say me I be suya Would you tell me things wey go sweet me like sugar Make I do you nice and you go do me properly Okurin meta Sho ma komije like say me I be suya Would you tell me things wey go sweet me like sugar Make I do you nice and you go do me properly O baby shey you cover me Na before money go dey shower me Me I no fit treat you like my property Put a claim on me When I fit to know that I got somebody Shey you cover me Na before money go dey shower me Me I no fit treat you like my property Put a claim on me When I fit to know that I got somebody