Yori Yori
Bracket
3:39It's Macky E on the beat Eh this one na sara sara The beat is tana tana He go make you manya manya Ime sisi manya manya Oya make you rikota rikota Mama Africa rikota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Everybody rikota rikota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh This one na sara sara The beat is tana tana He go make you manya manya Ine sisi maya maya This is for people wey chala cha People wey kala ka Kana ni walanya Nani kalanya E go make you feel better This can take away palava This can take away wahala E go make you feel naija Oya let's go to Kenya Rwanda and Tanzania Togo Cameroon Niger Ghana Southern Sudan Oya make you rikota rikota Mama Africa rikota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Everybody rikota rikota Mama Africa rikota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Wan ne sara sara le O sara sara le Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh O sara sara le Mama Africa sara sara le Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh This one na die o If you dey dance am easy make you no fight o Ehyi you go forget your sorrow Makachukwu you go buy am play for your motor ehyi This one na sara sara The beat is tana tana He go make you manya manya Ine sisi manya manya This is for people wey chala cha People wey kala ka Kana ni walanya Nani kalanya E go make you feel better This can take away palava This can take away wahala E go make you feel naija Oya let's go to Zambia Uganda South Africa Togo Cameroon Burundi Also Benin Republic ehyi Oya make you rikota rikota Mama Africa rikota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Everybody rikota rikota Mama Africa rikota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Wan ne sara sara le O sara sara le Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh O sara sara le Mama Africa sara sara le Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Imane mekofo sara sara le Flavour wanma sara sara le Make e dance eyeh eyeh eyeh Ugonna sara sara le Ndigbo nine sara sara le Make you dance eyeh eyeh eyeh Ehyi eyeh