Aye Mama

Aye Mama

Chief Stephen Osita Osadebe

Альбом: Kedu America
Длительность: 6:20
Год: 1996
Скачать MP3

Текст песни

My brothers, I say wetin man go do for this world wey people no go
talk, dey go talk, dey go talk,
if dey no chop, dey go talk, wetin make we do, its well.
I say when we go do the thing wey we carry for
heart, na so one wonder, abi no be so?, na so!!!!
Aye mama oooo, aye mama ooo
Ayeeee mama, aye mama ooo, aye mama oo
Wetin make we do ooo, aye mama ooo