Nothing Spoil

Nothing Spoil

Ckay & Bella Shmurda

Альбом: Ckay The Second
Длительность: 3:59
Год: 2025
Скачать MP3

Текст песни

Shayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa, plenty yawa
but I get
Coconut for my head (for my head)
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi

Suffer suffer for world(amen)
Enjoy for heaven
(amen)
You suffer to make this money but you can't take it with you
So I spend that shit
Designer I wear that shit
But I'm not looking for wetin e no loss
E no loss, oh bebe
Everybody dies but not everybody lives, oh bebe
If I could do it all again I'd do it laka dis, 
Zero love inside the jungle
Na why problem no go finish
Wahala no go ever finish

Shayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa, plenty yawa
but I get
Coconut for my head (for my head)
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi

This life do me like no other
This life do me like gbana
Many people don come, many don go
Wetin I dey feel dey for my mind
Omo pass the dutchie pon the left handside now
(ayaya)
Make I ease my stress now
(ayaya)
You know sey no time now
(ayaya)
Omo tena tell me Bella no go do yahoo
Caricature tell me sey I too cacu
(ayaya)
I'm losing my cool
Omo which one I go do?
(This life)
Many mistake I don make
(This life)
na the risk I dey take
(One life)
for the time I go wait
(One chance)
dem no fit to relate

Shayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa, plenty yawa
but I get
Coconut for my head (for my head)
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi