Leg Over
Mr Eazi
3:18Greatness DJ Neptune Hit me! Omadima You be sweet like vanilla E be you wey save me 'Cause bedtimes I be animal Your type e no dey market, e no dey for Mokola Anyhow, as e dey If you cold I go give you my cardigan Baby I go do and undo To show my love be true Show my love be true Mami e sure for you Wo nko ara na mepɛ o Wo nko ara na mepɛ Girl if you say na for you I get am for you And I no go wait and run am Shaperly for you 'Cause I am so into you Girl na only you And I no go I will do anything for you Kprokoto prikata, kprokoto prikata, prikata Je ka malo ile Je ka lo shey ere Aprikata, prikata, prikata, prikata prokoto Sure banker le le yi Sure banker le le yi Baby I go do and undo To show my love be true Show my love be true Mami e sure for you Wo nko ara na mepɛ o Wo nko ara na mepɛ Girl if you say na for you (if you say na for you) I get am for you (I get am for you) And I no go wait and run am Shaperly for you 'Cause I am so into you Girl na only you (only you) And I no go go I will do anything for you (DJ-, DJ Neptune) Baby I go do and undo To show my love be true Show my love true Mami e sure for you Wo nko ara na mepɛ o Wo nko ara na mepɛ Zaga what? Zaga that Baby I go do and undo To show my love be true Show my love true Mami e sure for you Wo nko ara na mepɛ o Wo nko ara na mepɛ Greatness (Number one) DJ Neptune!