Obianuju
Duncan Mighty
3:42Scatter my dada eheh Baby baby oh oh chieya Girl I tell you sey you need a man Wey go hold and protect you Wey can always tell you say you fine How you feel he go understand chai This na the things I dey do To show you sey my love na true chai This fit be the last chance wey I get to talk to you before you go The way you smile you dey blow my mind E come dey make me feel like to fly chai One thing I no go like to hear Na sey my girl want to leave my life She dey make me dey wonder Do you really wanna get under Baby let me take you to the corner And show you sey you be my lover You dey scatter my dada eh farabale farabale baa You dey scatter my dada eh baby farabale farabale baby You dey scatter my dada eh farabale farabale baa You dey scatter my dada eh farabale farabale baby Girl you knock me off my feet girl geh chai Girl you knock me off my feet girl geh chai Girl I tell you sey you need a man Wey can tell im people sey na you Even if the thing go cause fight im go ready to die for you Make you no leave me because your presence dey give me moral chai Anytime I see you I get belief you go be the mother of my tata You dey make me dey wonder Do you really wanna get ah under Baby let me take you to the corner To show you sey you be my lover You dey scatter my dada eh farabale farabale baby You dey scatter my dada eh farabale farabale baby You dey scatter my dada eh farabale farabale baby You dey scatter my dada eh farabale farabale baby Girl I tell you sey you need a man Wey im love dey like butterfly chai Anything wey go make you cry im go tell am go to sky. Make you no leave me because your presence dey give me moral chai Anytime I see you I get belief you go be mother of my tata You dey make me dey wonder Do you really wanna get ah under Baby let me take you to the corner And show you sey you be my lover You dey scatter my dada eh farabale farabale baby You dey scatter my dada eh farabale farabale baby You dey scatter my dada eh farabale farabale baby You dey scatter my dada eh farabale farabale baby You dey scatter my dada eh farabale farabale eh