05
Kida Wonder
3:03Paper boy how far naw you still dey enter that buggie today Obo una don come wit all this una Saturday party oh Me I don tire I wan relax oh But my guy na the dj there u go perform all those ur jams i understand naw Omo I get school oh I get exam oh but no wahala make we enter e no get how e be we go rock am My saddest days were Saturdays cwudi with my guys dey observe the place We dey hustle some babes We dey hustle some babes My saddest days were Saturdays Beer pallor with my guys Kuti come we gbese We dey hustle some babes We dey hustle some babes Normal level I dey school dey do bookworm Class finish na to find one baby pull on Bring kala if you move wrong Touch us community don remove gun Leave all these rappers na mouth dem no get receipt For all those their war stories, dem just dey find retweet Their heart dey beat tru shirt when we waka pass One even piss for trouser as I wan break he teeth Na mostly on Saturday we dey enter Gbege Or big gbese Nsugbo E don burst again Cos who we send go girl dem don burst he head Party don scatter i dey come help me hold ma chain Manager dey beg aboy that on no concern me Scatter rubber for him back stab he bouncer knees Run enter crea chelle on till the matter die Before we come out make mouth,u know this matter guy My saddest days were Saturdays cwudi with my guys dey observe the place We dey hustle some babes We dey hustle some babes My saddest days were Saturdays Beer pallor with my guys Kuti come we gbese We dey hustle some babes We dey hustle some babes Keep cutlass for the bush path Incase e burst make I know where I go move pass yawa go soon gas 3-1 we no dey fear to reduce crowd The small jazz when we do na 6ix Oclock e dey end locate the opt alert my men Collect all their phone based on fuck up fee Follow back run vigilante draw pumpi The last person when try am na gutter Nai we see am E be like film for we eye the way Kuti take play am This no be story when I suppose dey talk for track Yokuzona I sitdown for una face with facts Na we dey increase the crime rate then Okere prison still shock with men Saturday nite I lost my friend E still dey pain me I no fit pretend My saddest days were Saturdays cwudi with my guys dey observe the place We dey hustle some babes We dey hustle some babes My saddest days were Saturdays Beer pallor with my guys Kuti come we gbese We dey hustle some babes We dey hustle some babes Can't believe how we dey run am that year menh Niggas go treekkkkkkkk go find kele when we wan go back we go come dey pray make dem no see as as we dey trek go house until we come gather money go run one na that car Nai put us for problem I swear omo we don really crase for this wafftown I swear