Nobody (Feat. Tuface)
M.I Abaga
5:03My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh Mommy don't cry I'ma make sure say we no die I'ma go hustle, lemme go try Hunger hook man for neck, shey na bow tie? Whatever it takes, me I no shy If na heaven food dey, make we go sky E better than make I sit down make I no try I go even buy ticket make we both fly Mama, yeah If it mean say, make I turn slave Kunta Kinte Anything just to make clean pay You never see food chop since Wednesday Make I wash car, sell gala and I shine shoe Shey na work, anything I no mind do I go do better work, even times two 'Cause it's not easy, it's not easy, it's not easy My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh Charly, no vex Anything for your boys make we go flex No work make we do, so no cheques Ah, we sef wan rock Rolex Do something for your boys, we're loyal You be king, you be chief, you be royal Alaye, you go scatter dem total International star, no be local, ayy, ah If we get work wey go bring better food make we dey chop No be road we for stand, we for dey shop If for say things connect like good network If for say school fees dey, we for dey class You sef know say Warri no dey carry last But as things dey now we no fit chop grass At all, at all, na hin bad pass My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh Naija people just surviving Okada riding, police bribing Pastor preaching, pay your tithin' School fees paying, food providing Impure water, no electric So much traffic, see the life is hectic Sewage leaking, there's air pollution Rats are everywhere, no solution Road with potholes, people dying All the bastards politician's lying University, degree pursin' Fuel scarcity, people queuing Black market, petrol impurity Arm robbery, there's no security Fuel prices, it's Niger Delta Religious crisis, then no shelter (hey, hey, hey, hey) Oga stop there! Abi you never see road block here? Na we be the police, search and stop here If you wan pass son, gotta drop here You no dey see gun, abi you no well? If you form actor, you go go cell See behind counter, no be hotel You go do three night before you go bail, ah, ah But if you wan move, you sef know wetin you suppose do Do am quick-quick make I no expose you Nyem something make I hold or I'll hold you Hey! Seargent Collins, make you come check Search am quick, search him bag and him pocket Any exhibit wey we come get Then alarm go blow all na trumpet, all na trumpet My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh My belle oh, my head oh