Skintight
Mr Eazi
3:26Zagadat Uh, OT ma mi volume (Juls, baby) It's your boy, Eazi You think say the world dey revolve around your bum-bum You think say the world dey rotate around your bum-bum You think say the world dey revolve around your fine face Hol' up, hol' up, hol' up Right now, I dey call you wey you no dey pick Right now, I dey call you wey you no dey pick Because you get ten thousand followers on Instagram And right now when you post pictures, the boys dey like, ehen Hol' up, hol' up, hol' up Hol' up, hol' up, hol' up Hol' up, hol' up, hol' up (ehen) Hol' up, hol' up, hol' up Ah Guys, make I tell you some story, go (hol' up) Lend me your ears make I tell you about some girl, whoa (hol' up) You ever try send DM, reply come years time, slow (hol' up, hol' up) Try seven days sef, you go weak, bro, tie So I dey my side, this girl come Ɔpɛ sɛ ɔvibe, Miss World saf I no see you sef, baby think say dem smart I be 16 years? Mzbel's son Reason being some girls think we are fools I post one pic, tongue out, drools Try holler see, I go bomb blast you Imagine your heart beat, congrats, Juls This girl, those times I no get sika, mm She would never ever kiss back, hwɛ Afei bɛhwɛ, ɔde mmirika She see me for Soho, aggre, ɔpɛ picture, nice Then times, she dey rush teey Ɛnnɛ, bɛhwɛ, ne ho atwam' That be how the world dey Brɛ wo ho ase, na time changes, wae? You think say the world dey revolve around your bum-bum You think say the world dey revolve around your big yansh (ehen) You think say the world dey revolve around your fine face Hol' up, hol' up, hol' up Hol' up, hol' up, hol' up Hol' up, hol' up, hol' up Hol' up, hol' up, hol' up Hol' up, hol' up, hol' up Girl, you're on point Don't know your love when e come find me Everything is on point Omo to ni bobi to wa on point Monalisa, Monalisa Girl, you're on point Don't know your love when e come find me Everything is on point Omo to ni bobi to wa on point Monalisa, Monalisa (Juls, baby) You think say the world dey revolve around your bum-bum You think say the world dey revolve around your big yansh (ehen) You think say the world dey revolve around your fine face Hol' up, hol' up, hol' up Hol' up, hol' up, hol' up Hol' up, hol' up, hol' up Hol' up, hol' up, hol' up Hol' up, hol' up, hol' up