Legolas
Odumodublvck
2:50Native She been commend me She been commend I tell you brother, when I throway she been commend me She tell my people say my matter she must complete am I go pin am to the wall, if she permit me (consent) Oga leave that small talk, come and intrude me Aliko (soft) Show me love (ehn) It is my will (yes) I'm a gigolo (geh geh) Odumo (ah) Bill it up (praa) She no dey roll but she can smoke it all Araba style eh, keep it up She no too rush oh, she will get it done Araba style eh, keep it up Maximum pressure, she can take it all She can take it all, eh, she will get it done And she no dey rush, eh, she will keep it up Fall into her kpekus like a beast (eh) Na me be the captain of her ship (sail) Perimeter, bring barometer For my area, all these bitches, none of them dey breathe Make I measure am Bring thermometer, make we settle am She dey catch cold in my cardigan We dey for Abuja, harmattan dey hammer am I dey give am doggystle, it is paramount I tell you brother, when I throway she been commend me (spray cash, ego) She tell my people say my matter she must complete am (shake yansh, buttocks) I go pin am to the wall, if she permit me (consent abeg) Oga leave that small talk, come and intrude me Aliko (soft) Show me love (ehn) It is my will (yes) I'm a gigolo (geh geh) Odumo (big gun) Bill it up (praa) She no dey roll but she can smoke it all Araba style eh, keep it up She no too rush oh, she will get it done Araba style eh, keep it up Maximum pressure, she can take it all She can take it all, eh, she will get it done (spy) She can take it all, eh, she will get it done (ODUMODUBLVCK)