Industry Machine
Odumodublvck
3:05(Base) Drive by Ujo (nti monyɛ dede-dede-dede) Blacksheep for life, blacksheep forever, Izaaju 'til we kpeme Anti-world gangstars, Ge Records, you get me, ODUMODUBLVCK NATIVE! This be my victim Whip one, whip two, whip through Kala na the in thing (wetin you go do?) I go sing along With the men for the win-win (Chineke, God) Drive by Ujo, sching him Wotowoto seasoning (Ujo, pra) Oya oh Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh) Oya oh Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh) Aba boys, oya oh (pra) Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh) Oya oh (oya oh) Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh) Yeah I dey find one kele wey go give me heavy dose (eh) Play me tiki-taka, we run the monkey post Doggy pose, I give her yakata (she collect) Pakuromọ givе am abara Oya, wallahi, you do the stanky leg (poo) I shoot, e die, e turn to cadaver The skeng, e tight, the hammer wey I palm I drink, I high (who you be?) Omo, na me be the guy But this be my victim (abobi, what is up?) Whip one, whip two, whip through Kala na the in thing (wetin you go do?) I go sing along With the men for the win-win (Chineke, God) Drive by Ujo, sching him Wotowoto seasoning (Ujo, pra) Oya oh Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh) Oya oh (oya oh) Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh) Oya oh Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh) Oya oh Oya, oya, oya oh Tear them down into pieces What you figure this be? (This be) Follow me talk your gibberish Kwaku why never listen? My wingman say pimping, pimping Nti nu online we are ticking Every likkle thing on the wishlist Talk to your baby, your love your this thing Na anyɛ saa a na asɛm aba They go talk sɛ, "Kwaku Bonsam ara na Wacause ne trouble na waaguan" Whole time na ma talk shit ta baba Chocolaté girl from Guyana Gyina me phone no so rekyerɛ me nnoɔma ankasa Ɔse ɔngyae mma menda Mencharter plane mmra mmɛsɔ ne nsa Nti monyɛ dede-dede-dede (sup) Whip one, whip two, whip through Kala na the in thing (wetin you go do?) I go sing along With the men for the win-win Drive by Ujo Oya oh Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh) Oya oh Oya, oya, oya oh