Kai!
Olamide
2:56O ya make we jinga (Jinja) Make we jinja, jinja oh Go follow your lead You be leader, leader oh Any kele carry something wey dey hinder oh Hinder But your own is bigger oh Jinja Make we jinja, jinja oh Go follow your lead You be leader, leader oh Any kele carry something wey dey hinder oh But your own is bigger oh Make I put am for your body, baby Gba ko je, ko je No be poison Gba ko je, ko je Anytime wey you call baby I'll be there Go dey cuddle and wrap you like Sarkodie, kodie For your body baby Gba ko je, ko je No be poison Gba ko je, ko je Anytime wey you call baby I'll be there Go dey cuddle and wrap you like Sarkodie, kodie Awon te mi ni ti Gaza, ehn We dey on deck, ay Mo ti fresh, I be giran, I be condemn, yeah Anywhere wey I dey, I keep it hundred, yeah Awon tan ba ro'bi si mi won ni bo n be, no Jo, jo, jo, nobody badder, ma lo ko Fish plenty for ocean, my session be like maroko I go, I go dull you ke That one na oro pawpaw Can't you see wetin you carry baby bo se ropopo If I dey coma and you want sugar I go rokun ni I go kiboroki giri, I go keep your company Eja lo wa ninu sardine, ko ye ko ma so fun mi No you want me to give you ratata when you trouble me Trouble me, trouble me Why you too dey trouble me? You know say me I no normal nobody fit couple me Make we go, go do ratata Baby come to me Omo to fe la mi po Oloun ma je kan mu mi O ya make we jinga (Jinja) Make we jinja, jinja oh Go follow your lead You be leader, leader oh Any kele carry something wey dey hinder oh Hinder But your own is bigger oh Jinja Make we jinja, jinja oh Go follow your lead You be leader, leader oh Any kele carry something wey dey hinder oh But your own is bigger oh Make I put am for your body, baby Gba ko je, ko je No be poison Gba ko je, ko je Anytime wey you call baby I'll be there Go dey cuddle and wrap you like Sarkodie, kodie For your body baby Gba ko je, ko je No be poison Gba ko je, ko je Anytime wey you call baby I'll be there Go dey cuddle and wrap you like Sarkodie, kodie Gba ko je Gba ko je I'll be there Sarkodie, kodie (Yo eskeez kill the riddim and buss it) Gba ko je Gba ko je I'll be there Sarkodie, kodie