Double Wahala
Oritse Femi
3:53Da beat on the beat Ori mi ooo Ahan ewoo eeh (Ratata ratata musical taliban number one ayah ayah) Hmm ahan ahn (Egbe) Dem dey talk say we no go make am Dem just dey pray make we rise and fall Upon everything wey dem dey do Dem still dey see us dey stand up tall Na God help me oh Enemies for use me dey play ball (Jekanmo) Baba God oo na you dey make me dey dey on top ooo Oya make everybody dey dancee oh awoo ewaa Everybody dey dancee oh awooo ewaa Everybody (Awoo ewaa) All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa) Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa) Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa) When dem see we dey come Dem go like to lock up When dem see we dey ball Dem dey like to jealous (Jekanmo) Enemy want to mock on me And they want to get rid of me Ori wene re se gbene oh Oritse ne ma je ne te oh (You're the owner of my life) Na you dey make me dey happy Nobody else owner of my life You put smile on my face when nobody dey to help Na God help me oh Enemies for use me dey play ball Baba God oo na you dey make me dey dey on top ooo Oya make everybody dey dancee oh awoo ewaa Everybody dey dancee oh awooo ewaa Everybody (Awoo ewaa) All the mama and papa dem shakee body (Awoo ewaa) Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa) Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa) All we need is one love One love show some love And Thanksgiving to God My Lord oh my God I for don kpai I for don kpeme na Baba God make me dey kampe E comot sorrows and pain for my life I don dey smile again Na God help me oh Enemies for use me dey play ball Baba God oo na you dey make me dey dey on top ooo Oya make everybody dey dancee oh awoo ewaa Everybody dey dancee oh awooo ewaa Everybody (Awoo ewaa) All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa) Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa) Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa musical taliban number one) Everybody (Awoo ewaa) All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa) Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa) Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa) Ahah When you know wetin God don do for your life You no go hesitate to praise hin name Me I know wetin God do for me o Na hin make me I dey praise am like this I no fit shout Musical taliban number one ratata havata MSN ayah