Lagos To Kampala
Runtown
3:35It's Del B on the beat I will give you what you wanting Baby, come and chop my money o Baby, back to the dance thing Baby, this no be joking o Sound god give you what you wanting All this niggas are my pikin o Baby, back to the dance thing Baby, this no be joking o So I say, no man, say, no man can take my joy away Yeh-eh-eh-eh I just wanna get more money and live my life my way Free smoke, free Hennessy More life to my enemies, ah-ah-ah They wan' take away the energy They can't take away the energy I no go like this kind of life fit make you craze Kind of life fit make you lose your mind, eh, yeah And baby girl, I no go lie, I like the way You ready any time I call on you, eh Pull up in a white one (what?) Pull up in a white one You no see me leave 'cause I left in a black one Me I no dey fight o Yeah, we through with that o Sound god 'pon the thing o Tell them make dem light one Tell them make dem light one, yeah So I say, no man, say, no man can take my joy away Yeh-eh-eh-eh I just wanna get more money and live my life my way Free smoke, free Hennessy More life to my enemies, ah-ah-ah They wan' take away the energy They can't take away the energy Free smoke, free Hennessy More life to my enemies, ah-ah-ah They wan' take away the energy They can't take away the energy I will give you what you wanting Baby, come and chop my money o Baby, back to the dance thing Baby, this no be joking o Sound god give you what you wanting All this niggas are my pikin o Baby, back to the dance thing Baby, this no be joking o