Hildabaci [Remix]
Samad
3:13Cos you never where I go reach tomorrow Who be this one, omode ko mo do I never reach half of the places I wan go Ma forin Dara, Ma rale, Ma ra motor Look at my life from afar I'm grateful oh ya Allah Oju lo pe si oo, samad Ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1 Won ni ase lo ma n forr Shemi ti mo danto Orin Samadi yen won Ma gbo Emi ota mi a bo Olorun Ma je n jabo One step at a time, I go reach the top Mo le koko clear Headies na E koko ba nko gbogbo Kokoro Bentleys na Heavy weight champion e ba fi belti han No be today, O ti pe ti mo ti n be beat na When there's life there's hope, my brother For this same life oo, there's yes, there's No I no go tire for the road In a few years, we go know as e dey go How many heads, Burna boy get You know how many shenking wey dem give tems Before Hannah born Samuel, took how many years No look me less oo, I'm anointed Cos you never where I go reach tomorrow Who be this one, omode ko mo do I never reach half of the places I wan go Ma forin Dara, Ma rale, Ma ra motor Look at my life from afar Beyoncé wey get 35, na one head she get bro Eyan lawon to gbegesi, and me sef get chest bro Ni ogo from get go, hope fun awon omo ghetto Atorun Latiko, mi o need ki enikan shey yes no Grammy yen na less On God, mi o ni tendi With the mindset wey I get Go hard go aggressive Everywhere go pecheche Pour them spit kelebe Grammy yen ma bale sori cabinet pepepe Iya mi leko, Dey wait make I go far Tori o sha mo pe, I Dey come from the gutter Eleda mi ye, ahh, olorun Oshoffa Dem Dey hear my gbedu all over the world now Iya mi leko, Dey wait make I go far Tori o sha mo pe, I Dey come from the gutter Eleda mi ye, ahh, olorun Oshoffa Dem Dey hear my gbedu all over the world now Abi emi na ko oo