Who Is Your Guy? (Remix)
Spyro
3:32Oowee, awooba Spyro (Spyro, no-no-no-no-no-no-no) Yeah, yeah Fine fine girls for my gate, ay Vanessa dey for my place Tolani, Dolani sef dey for my state But I tell all of them to commot for my face Ahh yea commot for my face If them like make them talk make dem start to potate If you no dey I no mind to go celibate If you want me to sing, I go sing Omah Lay So I tell other girls I see them later (I tell other girls I see them later) And na because of you I spend my paper My number one (my number one) Na only you dey for my radar, for my radar Yeah, yeah You are the only fine girl Only fine girl that I know Only fine girl Only fine girl in my zone Only fine girl Wey I dey chat for my phone, for my phone If you ever leave me now Oyinmo I go broke No deceiving now Holy ghost e go choke Number one for my coast, for my coast For my Insta, TikTok and my Snapchat You dey my way (only you dey my way) Blocking for all the girls wey dey look my way (wey dey look my way) Only you dey my my way Only you burn my data, oh no Oh no no-oh, no-oh, yeah So I tell other girls I see them later (I tell other girls I see them later) And na because of you I spend my paper My number one (my number one) Na only you dey for my radar, for my radar Yeah, yeah You are the only fine girl Only fine girl that I know Only fine girl Only fine girl in my zone Only fine girl Wey I dey chat for my phone, for my phone If you ever leave me now Oyinmo I go broke No deceiving now Holy ghost e go choke Number one for my coast, for my coast