Nobody Fine Pass You

Nobody Fine Pass You

T-Classic

Длительность: 3:36
Год: 2019
Скачать MP3

Текст песни

Seri makaburi
Classical boy

You are feeling fly
Cause I no get kpa
You dey follow sugar daddies
No dey do jati jati ye eeh
I wonder why ehhh
Baby do me like this o
You kan do me like that oh oh e

Be loyal be humble
No money na trouble o
Oh baby no fumble
I love you she no do
Na money dey open hmm
I'm feeling your hustle o
With everything you do eh
At the end of the day

You know I love you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Oh baby no dey cacu

Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no want no trouble

Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no like trouble

Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you

Baby me I know sey nobody perfect o
See every other day you dey play me like cassete o
Sey make I no lie
Sey make I no lie you dey do me strong thing o
Gat me high like Pami o

Shawty you too sweet girl I go need agbojedi o
Call me when you're ready o
Shogbomi gbomi ah
You too fine but you get bad character
Any man wey enter must to get debit wahala

Be loyal be humble
No money na trouble o
Oh baby no fumble
I love you she no do
Na money dey open hmm
I'm feeling your hustle o
With everything you do eh
At the end of the day

You know I love you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Oh baby no dey cacu

Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no want no trouble

Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no like trouble

Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you

Be loyal be humble
No money na trouble o
Oh baby no fumble
I love you she no do
Na money dey open hmm
I'm feeling your hustle o
With everything you do eh
At the end of the day

At the end of the day
You know I love you