Our Father (Feat. Oladips)

Our Father (Feat. Oladips)

T Dollar

Альбом: Born 2 Shine
Длительность: 2:35
Год: 2022
Скачать MP3

Текст песни

Yeah
Omo Iya Aje
T Dollar
Our Father

All of the guys dem ah-ooh-ah
You already know (B-BeatzKillah)

Plenty people on me
I low key no shishi on me
No sleep still hustle on G
E shock me say people no see
As e don be

Many people on boys
Family gats chop on boys
Girlfriend need cash on boys
Olopa catch boys on boys
Boy's on God

Hmm our Father (Father)
E don dey look like say this thing's harder
But still we dey run from sapa (Hmm answer)
K'owo wo'le ka gara

Shebi na you say you go answer
Ati gb'awe a shey prayers dada
So make the money dey gara
And make your blessing shower shower on me

Cause Taxi ti su mi (Taxi ti su mi)
And if you do ritual iku ni one time
And if you con broke brody
Ara'ye ma soro won a ni o ti'ju ni

But them be wan catch me
Won o le mu mi
Ero ota ni k'otan but baba pass them
Turn my song to the new anthem ashee
Make I reach them make I pass them
Amin ashee yeah

Moti gb'adura ni 'koko
So ogo mi gbodo loud
Gbe'nkule wo'le
Wo'le siwon l'ara unannounced

Gb'owo won saalo
Gb'owo won japa k'oto la'ju
Gbogbo ilu tinba lu
Oluwa sh'anu mi jeko ma dun

Moti gb'awe mo gb'adura
Mo tan abela mo tan turari
O ma le relate s'orin yi t'oba ti j'iya ri
E ye gara siwa a mo story yin Mr Ilori
Apari ni baba yin kole so pe ohun o wo fila ri

So I say oh Lord everyday I pray
Blessings come my way oh na na
Make I make my pay ahn ahn ahn

Oh Lord everyday I pray
Blessings come my way oh na na
Make I make my pay ahn ahn ahn

Cause Taxi ti su mi (Taxi ti su mi)
And if you do ritual iku ni one time
And if you con broke brody
Ara'ye ma soro won a ni o ti'ju ni

But them be wan catch me
Won o le mu mi
Ero ota ni k'otan but baba pass them
Turn my song to the new anthem ashee
Make I reach them make I pass them
Amin ashee, yeah

Hmm our Father (Father)
E don dey look like say this thing's harder
But still we dey run from sapa (Hmm  answer)
K'owo wo'le ka gara

Shebi na you say you go answer
Ati gb'awe a shey prayers dada
So make the money dey gara
And make your blessin' shower-shower on me (Aje on the Mix)