So Mi So
Wande Coal
4:06Helalo wana keledosa Fundemekaba Won lobi Wande Coal ah Beeni debo My name is Iskaba Won ni fe lo (Voice sampling) I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way Cause I know wetin I go do when the money come my way When when no shingbain When the money no dey omo no shingbain When when no shingbain Mo sise mi o sun no shingbain When when no shingbain When the money no dey no shingbain When when no shingbain I dey double hustle I know dem no want make the money to come my way If dem know dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way Cause I know wetin I go do when the money come my way Iya godogbo Ko godogbo Mushin ajina Mushin mo ti jina Mm iya godogbo Eh olowo Mm mo ti d'olowo Eh mo ti d'olowo Na him lift me up E no give me up Na him send this money my way E no give me up (Olowo) I go find my way (I go find my way) Any day I go find my way Na God bless me my way Na Him send this money my way (Iskaba) Fashionista (Iskaba) Man a pull up Iniesta (Iskaba) Fiesta fiesta (Iskaba) When I pull up a fiesta Ayy fashionista Man a pull up Iniesta Fiesta fiesta When I pull up a fiesta (Iskaba) There's a melody In our heart In our heart There's a melody There's a melody Melody in our heart Melody in my heart Me girl will win my heart You know we get level We will we will win my heart Mm will win my heart Mm you will win my heart Will win my heart I know dem no want make the money to come my way If dem know dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way Cause I get wetin I wan use the money do wey dey come my way