Ginger (Feat. Burna Boy)
Wizkid
3:17Yeah, yeah-yeah-yeah How e dey go now? Yo, yeah, yeah (Oh) yeah Mhm-mh Mmh-mhm Turn up your body, make you feel alright Fly in di kele wey go cool my mind (qué paso?) I wan do anything I want tonight (whoa, whoa) Make we do anything we want tonight Turn up your body, make you feel alright Fly in di kele wey go cool my mind (na so na) I wan do anything I want tonight (whoa) Make we do anything we want tonight Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay Yeah, yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay 'Til I go dey-dey-dey, oya gbe Koya gbe-gbe-gbe, Una go dey She don dey pay like tey-tey, oya gbe Oya gbe-gbe-gbe una go dey She like it fast and slowly (ooh, ah) Sometimes she dey confuse me Me never leave her lonely Me never leave her lonely And I dey turn up when she need me She like, "Kojoro mi jo" She say she don't want no man o but me So I give ya what you need (yeah) Turn up your body, make you feel alright Fly in di kele wey go cool my mind (qué paso?) I wan do anything I want tonight (whoa, whoa) Make we do anything we want tonight Turn up your body, make you feel alright Fly in di kele wey go cool my mind I wan do anything I want tonight (whoa) Make we do anything we want tonight Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay Yeah, yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay 'Til I go dey-dey-dey, oya gbe Koya gbe-gbe-gbe, Una go dey She don dey pay like tey-tey, oya gbe Oya gbe-gbe-gbe una go dey Yeah, she dey sweet pass melody (yeah) She got the thing wey dey make ah man sing (yeah) And I no dey leave, she no dey leave (yeah) And she dey call me Mr. Romantic (yeah, yeah) I fuck the yansh, she dey bend on her knees (yeah) For the lovin' ah dey give, she never seen (yeah) Haffi go love you tonight Or haffi love you for life Oh, she dey turn up my mind She say she dey for only me o She say she like to joromi o She say she don't want no man o but me So I dey give her all she needs Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay Yeah, yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay 'Til I go dey-dey-dey, oya gbe Koya gbe-gbe-gbe, Una go dey She don dey pay like tey-tey, oya gbe Oya gbe-gbe-gbe una go dey