Jeserawa (Feat. Shallipopi, Terrythevoice & Idowest)
Zlatan
3:11Yo X! I no be uber leave story o Why you dey find way to enter me o Odeshi ko wole Odeshi ko wole Na every night I dey spend money o Clubbing from Mainland to Ikoyi o Owo oti ko rale Owo oti ko rale Every day chasing paper January to December The money plenty o por por por por Never to dull I no slogododo Money dey Naija why them dey japa o Emefiele I just got the raba o E dey ground but I no too pompous Hagman Abati I too go focus Kowole! Odeshi Kowole! Odeshi Kowole! Oh Kowole! Otumokpo Kowole! Jesus Christ Kowole! Alhamdullilahi Kowole! Three in one My money long! E long die Long pass third mainland bridge (Poco Snapchat story) Me and my guys don show (A ti de) Now you can start the party (O ti set) What is good for the goose is what? (Is good for the gander) Shey you get food for house? Before I pass you my ganja My Cana! Wey lap inside backy Graphic designer no know say plenty dey sup inside lappy If you snooze you lose No be everything be cruise If you try am you go bruise No put your leg for my shoe Kowole! Odeshi Kowole! Odeshi Kowole! Oh Kowole! Otumokpo Kowole! Jesus Christ Kowole! Alhamdullilahi Kowole! Three in one Janmo