Family Time
Erigga
3:43Omo this one na for People when dey grind You no understand Any time u write them Dem dey up, na we be that We no dey sleep for the kpa We dey wide awake Active we dey wide awake Receiver dey sleep but giver dey wide awake Active we dey wide awake Anything for the kpa We dey wide awake Active we dey wide awake No carry the business far I dey wide awake active I Dey wide awake Here Bring money come make we too share Chop well see how much we fit shock there If your circle no fit cuff out like 10million When u dey problem na you be the MuMu there Who wan help you no go stress you giver no get Receiver vex say na giver no plan e life well Dame which kind world we dey(El fuxking Corizo) Na man and woman be devil have a lovely day Receiver Dey outside Giver Dey active Wake am with slap No sleeping in the office The day wey giver lack Na receiver Dey gossip Were e Dey see the money self Shey e Dey chop shit But we gather Dey ball since Eat alone and die alone Go buy your food Leave me alone I eat alone i belle full Unto idan wey I be I cut onions Onions cry Take 10 percent as we talk Paper credit mi in bulk Boy I'm in a different kinda mode Yeah I'm in different kinda mode This the greatest story ever told Had to cut ties with some niggas Cos they be hoping that I fold I done seen a couple niggas switch up on their man When this shit go left, and you life hit the fence See nobody go defend So Me I nor Dey pretend If we ain't got no business I don't wanna be your friend We no dey sleep for the kpa We dey wide awake Active we dey wide awake Receiver dey sleep but giver dey wide awake Active we dey wide awake Anything for the kpa We dey wide awake Active we dey wide awake No carry the business far I dey wide awake active I Dey wide awake I say they fed us lies Tryna keep it holy so the Benz all white Use my two times three (6) Cux men done wise Na person when no give you work dey be okpokpise I say Og keep your small thing Make you show me that work They say hard work beats talent When talent don't do the hard work I been dey get this kele, when dey give me brain like class work I make that Kitty(cat) work for me I ain't talking cat walk (cat work) We no dey sleep for the kpa We dey wide awake Active we dey wide awake Receiver dey sleep but giver dey wide awake Active we dey wide awake Anything for the kpa We dey wide awake Active we dey wide awake No carry the business far I dey wide awake active I Dey wide awake