Everyday
Fireboy Dml
2:47I'm fortunate to dey dey for your midnight thoughts Eggovin Angelina Nobody wey see you wey no dey fall like crop My beautiful ballerina This is no ordinary flex When I see you I can't look away Let's conjugate I no fi wait Uh uh Light it up light it up light it up Step in the room and you just light it up Life is short we are dust gimme love At any cost any damn condition See your affection na wetin I want You dey my prayer for church on Sunday Na holiday me and you suppose dey Alele lead the way make we go my love Lolo Shoma wa kajo gbe Oh baby Angelina You are the sweetest thing I know Oh baby Angelina Body dey do me some way Oh baby Angelina You are mi medicine my love Oh baby Angelina Shoma wa kajo gbe Oh baby Angelina You are the sweetest thing I know Oh baby Angelina Body dey do me some way Oh baby Angelina You are mi medicine my love Oh baby Angelina Angelina, sent from heaven I'm ready now, I no fit wait one more second Will you please say yes to my question Before you make a man kolo Baby I don't wanna play no games Give you my heart Everything I live for, my lady Ndema d'ona gb'asiri But I no hear wetin dem dey talk I'm so glad that I listened to God I'll love you now and twice on Sundays Na honeymoon me and you suppose dey Alele lead the way make we dey go church Baby S'oma wa ka jo gbe? Oh baby Angelina You are the only one I really know Oh baby Angelina See my body don dey do me someway Oh baby Angelina Promise me say this thing na forever Oh baby Angelina S'oma wa ka jo gbe? Oh baby Angelina You are the only one I really know Oh baby Angelina See my body don dey do me someway Oh baby Angelina I promise you say this thing go last for a lifetime Oh baby Angelina